LYRICS: Aro Dollars Survival Lyrics

ARO DOLLARS SURVIVAL LYRICS

Olorunnishola Billz agaaaaaaain (yeee-yee-i-eee) Aro Dollars (yee-eeh)


Daz wah dey calling me.

 Many many things wey don happen to me,

but me i sure say wetin go be go be,

na only God and mama dey for me,

When nobody dey there for me,

(Me) i face my hustle,me i no wan go back home o,

Anyhow e be (me) I must to make am o,

Na once e go be,i no go die twice,

Omo for the street,I must to survive.

             (BAGUETTE)

Lorokan mo’n yo,(oo-ooo)lorokan mo’n dupe,

Lorokan mo’n dupe dupe, lorokan mo’n dunnu.

Lorokan mo’n yo,(eeeh)lorokan mo’n dupe,

Lorokan mo’n dupe dupe, lorokan mo’n dunnu.

              (CHORUS)

Am a SURVIVAL

I gat no helper

I gat no expo,so i gat to make pass(make-pass)

                   (2nd-verse)

Sebi won-ti leri fun-wa,won-ti shote(shote),

They said without them-ao-le debe(aole-debe),

Sugbon nisin kokan-lapa kokan-lese(ee-eee)

Ibi-ti amade amade-ibe,

Say everyday me praying to my God(oooo)asking for my daily bread,

I go make am-is very certain,

Play with bottles with Tide-blockchain.

                    (BAGUETTE)

Lorokan mo’n yo,(oo-ooo)lorokan mo’n dupe,

Lorokan mo’n dupe dupe, lorokan mo’n dunnu.

Lorokan mo’n yo,(eeeh)lorokan mo’n dupe,

Lorokan mo’n dupe dupe, lorokan mo’n dunnu.

              (CHORUS)

Am a SURVIVAL

I gat no helper

I gat no expo,so i gat to make pass(make-pass).

          (OUTRO)

(Yaay) am a Survival (chippy-records)

Am a Survival (Tide-blockchain)yaay,

Am a Survival (mide-Click)yaay,

Am a Survivaal(Bee-jay-crypto)mm,

Am a Survival (Danny-yhoung)oo-oo,

Am a Survival (Desmond-pablo)oo-o

Am Survival (olamide crypto)

(Am a Survival)

(am aSurvival-am a Survivaaal)aaa

Am a survive(medal-on-d-mix)am a Survive-am a Survive (am a Survival)

 






Next Post Previous Post

No comments