Aro Dollar Survival prod by olumide medal

ARO DOLLAR SURVIVAL PROD BY OLUMIDE MEDAL

A Nigeria 🇳🇬 promising artist Aro dollar has dishes out another hit sensational vibez you have to listen to....

Titled Survival 
 The classic vibez was produced,mix and mastered by

Olumide Medal

Download Enjoy and share your thoughts below!!!

DOWNLOAD AUDIO 

Stream Below!!!




AUDIOMACK STREAM!!!







Aro Dollars Survival Lyrics

Lorokan mo’n dupe dupe, lorokan mo’n dunnu.
(Skibbi-d-whard)
Olorunnishola Billz agaaaaaaain (yeee-yee-i-eee) Aro Dollars (yee-eeh)
Daz wah dey calling me.
 Many many things wey don happen to me,
but me i sure say wetin go be go be,
na only God and mama dey for me,
When nobody dey there for me,
(Me) i face my hustle,me i no wan go back home o,
Anyhow e be (me) I must to make am o,
Na once e go be,i no go die twice,
Omo for the street,I must to survive.
             (BAGUETTE)
Lorokan mo’n yo,(oo-ooo)lorokan mo’n dupe,
Lorokan mo’n dupe dupe, lorokan mo’n dunnu.
Lorokan mo’n yo,(eeeh)lorokan mo’n dupe,
Lorokan mo’n dupe dupe, lorokan mo’n dunnu.
              (CHORUS)
Am a SURVIVAL
I gat no helper
I gat no expo,so i gat to make pass(make-pass)
                   (2nd-verse)
Sebi won-ti leri fun-wa,won-ti shote(shote),
They said without them-ao-le debe(aole-debe),
Sugbon nisin kokan-lapa kokan-lese(ee-eee)
Ibi-ti amade amade-ibe,
Say everyday me praying to my God(oooo)asking for my daily bread,
I go make am-is very certain,
Play with bottles with Tide-blockchain.
                    (BAGUETTE)
Lorokan mo’n yo,(oo-ooo)lorokan mo’n dupe,
Lorokan mo’n dupe dupe, lorokan mo’n dunnu.
Lorokan mo’n yo,(eeeh)lorokan mo’n dupe,
Lorokan mo’n dupe dupe, lorokan mo’n dunnu.
              (CHORUS)
Am a SURVIVAL
I gat no helper
I gat no expo,so i gat to make pass(make-pass).
          (OUTRO)
(Yaay) am a Survival (chippy-records)
Am a Survival (Tide-blockchain)yaay,
Am a Survival (mide-Click)yaay,
Am a Survivaal(Bee-jay-crypto)mm,
Am a Survival (Danny-yhoung)oo-oo,
Am a Survival (Desmond-pablo)oo-o
Am Survival (olamide crypto)
(Am a Survival)
(am aSurvival-am a Survivaaal)aaa
Am a survive(medal-on-d-mix)am a Survive-am a Survive (am a Survival)

Next Post Previous Post

1 comment